02/06/2026
Done deal but we gats wait for papa Perez to win the election before e go be official....
So if papa Perez don enter sha Konate is a madridistas π€
Hub for all Madridistas in West Africa Pidgin
Twitter.com/MadridTori_
Instagram.com/madrid_tori
https://chat.whatsapp.com/F5w5Z6LgVoH77eJL3CJegN?mode=wwt
02/06/2026
Done deal but we gats wait for papa Perez to win the election before e go be official....
So if papa Perez don enter sha Konate is a madridistas π€
02/06/2026
KONATE AND REAL MADRID DON REACH AGREEMENT
SOURCE: MADRIDXTRA
NA DONE DEAL REMAIN β
β
02/06/2026
Dumfries to real Madrid???
02/06/2026
Omo fear first catch me say wetin be this abeg oo πππππππ
π¨ ππππ ππ ππ! Thibaut Courtois is ππππ to his childhood club KRC Genk as ππππππππ, deal done π΅βͺοΈ
βI feel the same fire, same ambition. I feel back homeβ π‘π§πͺ
Real Madrid goalkeeperβs already planning his future ππ§
01/06/2026
We just win UCL but see expression for our players faceπ₯Άπ€
01/06/2026
As Baba watch UCL finish yesterday baba say....
Florentino PΓ©rez: βNEW STARS will join Real Madrid next season.β
01/06/2026
The Third Goal wey Fede valverde score against man city don win the UCL goal of the season
01/06/2026
OTD WE CARRY THE 15THπ€π₯Ή
31/05/2026
Omo Next season ehn we gats find way win UCL oo either juju or winchkraft Omo coz I no longer understand oo this PSG fit go ahead and tie our 3-peat record ooo ππ
We gats win oo π€²πΏπ
31/05/2026
Omo this thing con hit deeper and deeper I con dey get the feeling say PSG fit Tie our 3-Peat next season with the way Dem dey move ππ