Congratulations to Barcelona 🎊🎉
Wahala For Mumu Club
Na here football gist dey turn pure comedy 😂⚽.. Try use this👇🔥💯
https://linktr.ee/Waha1x
See, I no be any Barcelona fan mate oo 😠
Why una de busy de send me una Laliga celebration picture?? 😡
10/05/2026
Na network be this Abi na wetin dem de play? 😳😳😳😳😳
10/05/2026
Make we just allow them win today..The season don finish already 🤷
09/05/2026
Even Courtoise wey just comeback from injury???
Make e be say na play sha 🙄
Chelsea & Manchester United 😊
09/05/2026
This Doku eeh...abeg come Real Madrid 🙏🥹
09/05/2026
If I open mouth swear now Dem go say I too de vex 😠😠😠
Jose Mourinho, Endrick, Bruno Fernandez and More..😊
09/05/2026
Chelsea!!!! 🔥🔥🔥🔥🔥
09/05/2026
😳😳