19/05/2024
4 in a row for City 🌟🌟🌟🌟
If u want laugh about Football, na the right place u dey so. ��
19/05/2024
4 in a row for City 🌟🌟🌟🌟
23/04/2024
Inter Milan don win Scudetto (Serie A) title after dem win AC Milan 2-1 today.
Dem still get 5 matches to play but dem don already carry di league.
Na their 20th league titles be this abeg make we congratulate dem e no easy oo
📷: TNTsports
23/04/2024
WERKSELF