Football Matters In Pidgin

Football Matters In Pidgin

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Football Matters In Pidgin, Sports, Along Ogb gas� ventures, Enugu.

07/06/2025
05/06/2025

Na now I see👀 the reason why Man city dey follow Lyon up and down make they release this boy to them

Oboyyyy
This guy na proper baller⚽ ooo
See goal wey he score tonight 🙆‍♀️🙆‍♀️
Incredible ❗❗

05/06/2025

E be like say as Yamal and Pedri think say na real Madrid they dey play with ooo
Because France🇫🇷 go do mistake wear white wey be Real Madrid color
See as the two of them just dey ball for this game

Nawa oo

05/06/2025

My people
Abeg make una no vex oo
But at least...
Make una just use una two precious eyes👀 view this thing abeg👇
Na goal wey CR7 score yesterday be this👇

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Enugu?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Category

Website

Address

Along Ogb Gas� Ventures
Enugu