Like plsss
Purple Gang Swag No Fake Wears!!
No Fake Wears!!
Like plsss
Purple Gang Swag No Fake Wears!!
23/02/2014
ComingSoon!!! PurpleGang Collection!
sup my PPls
like pls
Purple Gang Swag No Fake Wears!!
™☀In a burning house,
You had a chance to save one item out of this Four items!™☀
A)50million Naira
B)Your BlackBerry
C)Your Girlfriend(Wife) or Boyfriend(Husband)..
(D) Your Mum
™☀WHat or Who WILL YOU SAVE?..TaLk TrUE
3 drunk Guys entered a taxi.D taxi
driver knew that dey were drunk
so he started d engine & turned it
off 3 minutes later. He told dem
"We done reach there ooooo".The
1st guy gave Him money & 2nd
guy said "ThankYou".D 3rd guy
gave d driver a hot slap. The
driver was shocked, thinking the
3rd drunk knew what he did. But
he asked "wats dat for?".D 3rd
guy replied. "CONTROL your SPEED
NEXTTIME, u nearly kill us!! LØØØØØØØØØØOOOL
>>>TRUE LOVE
E get this particular restaurant wey I dey chop for V.I, e get one white man wey dey always come
chop there too. Any time dis white man chop finish he go
shout "HEY", so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the white man dey
always chop so maybe me self go
shout too. When I reach the restaurant last week friday, I
order wetin the man dey chop. Dem tell me say na chicken and
red wine, so I chop am, but I no shout, I collect extra plate, but
still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill. The waiter
tell me say one plate of chicken & red wine na N45,000 then the
extra plate na another N45,000 so all together na N90,000. na then I com shout the one wey pas the OYINbo OWn
heyyyyyyyyy!
heyyyyyyyyyyyy!!!
Heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!!
LOOL
Joke!! JoKE!!!
An Igbo man who makes caskets was going to deliver one of his coffins and his car broke down. Trying not to be late, he put the coffin on his head and began heading to his destination. Nigerian Police with their wahala saw him and wanted to extort money off him so they challenged him Screaming; Come where u dey carry dat tin go?" Trust Igbo man na,he replied "i no like d place where dem bury me, so i dey try relocate!
Loooolz... :D :=)