Jan Oblank reacts to the Ververde goal against Athletico Madrid......
Football 4 Pidgin.
Sport news, transfers, latest gossip, premium discussion, live scores. All na for pidgin.
03/11/2025
Fifth place in the Ballon d'Or and no spot in the FIFPRO World 11 for Raphinha after this campaign:
64 games πββοΈ
38 goals β½οΈ
24 assists π―
Hat trick vs. Bayern Munich β½οΈ
LALIGA π
Copa del Rey π
Spanish Super Cup π
How FIFA dey use choose all these things self π€
01/11/2025
This thing una day do nor good oooπ π π why una go talk say na Only name Saka getπ π π
01/11/2025
Today na today
27/10/2025
THE BEST STRIKER FOR EPL
27/10/2025
Make we just imagine how e for be say Lamine Yamal play for these two people era
Drama full last week football like say na Nollywood......
Which one you like pass
Chelsea loose against Sunderland
Liverpool loose again
Real Madrid beat Barca
Yamal go dey insult senior men.....
Goalβ½β½.......
Madrid 1 : 0 Barca
Mbappe opens the scoring....
25/10/2025
I nor know wetin to talk for this thing wey happen for this match
Click here to claim your Sponsored Listing.