Exodus United

Exodus United

Share

🔴 Manchester United in Pidgin

10/03/2026

Bruno Fernandes dey on 14 assists, na 9 games remain this season.

E fit break 20 assists Premier League record?

24/02/2026

Them go gather, but we go still paste them!

24/02/2026

CUNHA na b%stard 🤣🤣🤣🤣🤣

23/02/2026

Wahala be like Bicycle, E no dey hard Cunha start 😂

23/02/2026

When Chelsea draw, Man United go draw🤡

Photos from Exodus United 's post 23/02/2026

Today na Casemiro 34th birthday!

Which match wey him ball sweet you pass?

23/02/2026

After two months, Manchester United go ball today!!!!!

21/02/2026

Cowboys and Aston Villa both don drop points. We fit go 3 points pass Cowboys and 3 points behind Aston Villa if we win our match on Monday.

Big chance dey for top 4 race. No excuse abeg

21/02/2026

Antony to Cunha
Sancho to Mbeumo
Hojlund to Sesko
McTominay to Dorgu
Abolished player power
Onana to baby Courtois
“Unlocked Mainoo”
E lay blueprint

Amorim walk so that Carrick or any other coach wey get sense go fly for this team 😑

21/02/2026

Club World Cup go EXPAND from 32 to 48 TEAMS for the next edition, na wetin Guardian report!

The first edition no feature plenty top teams like Manchester United. So pressure dey to expand am

21/02/2026

🚨🗣 Michael Carrick on Mason Mount’s injury:

“Yeah, Mason dey get closer. We dey patient, we no wan rush anything.” 🔴

Photos from Exodus United 's post 21/02/2026

Dalot: “I go beat my chest say Ruben [Amorim] na person wey REALLY dey important for this club history. I know say e get as e sound but I talk am with my full chest. People no go believe am but as the man come, him change plenty things wey people outside no dey see.

“Wetin no work be say, we bin no get results for pitch. I feel say na him create this group of players wey we get now.”

“And if you check am, the squad wey we get now, na him buy four players wey good like mad come add for us, now we dey fight for UCL football.”

[]

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Warri?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address

Orerokpe
Warri
616

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00