24/06/2026
π¨π OFFICIAL: Switzerland don carry first position for Group B, and Canada don qualify too for World Cup Round of 32! π¨πππ¨π¦βοΈ
Both teams don secure their place for the knockout stage as dem move enter the next round of the tournament. π₯β½οΈ
Also Qatar don comot for the world Cup as a result for games wey happen this evening for group B.
23/06/2026
π¦π· Messi π π«π· MbappΓ©
Who you think go end di tournament as di player wey get di highest number of World Cup goals? π€π₯
Na Messi go hold di record, or MbappΓ© go overtake am?
Drop your prediction! ππ½β½π₯
23/06/2026
π¨π¦π· Argentina don beat Austria as Messi make history β and dem don qualify for Round of 32! πβοΈ
ππ¦π· Lionel Messi don become the highest goalscorer ever for World Cup history, and e don contribute 17 goals/assists (G/A) for him last 10 World Cup matches. π₯π
2026 π¦πΉ Austria: β½οΈ
π©πΏ Algeria: β½οΈβ½οΈβ½οΈ
π 2022 π«π· France: β½οΈβ½οΈ
ππ· Croatia: β½οΈπ
°οΈ
π³π± Netherlands: π
°οΈβ½οΈ
π¦πΊ Australia: β½οΈ
π΅π± Poland: β
π²π½ Mexico: β½οΈπ
°οΈ
πΈπ¦ Saudi Arabia: β½οΈ
2018 π«π· France: π
°οΈπ
°οΈ
π³π¬ Nigeria: β½οΈ
π Messi dey always show class for World Cup stage! π¦π·β¨π₯
17/06/2026
Exactly 20 years ago, June 16, 2006, Leo Messi score him first World Cup goal as the youngest player ever to do am for Argentina. π¦π·β½
Exactly 20 years later, June 16, 2026, Leo Messi don become the highest goalscorer in World Cup history and the oldest player ever to score for Argentina. πβ¨
Na only am fit write this kind story. It had to be HIM! π¦π·π₯
15/06/2026
π¨πΉπ³ Tunisia don sack dia head coach, Sabri Lamouchi, after dem chop serious 5-1 beating from Sweden for dia first World Cup match! βπ³
Na only di third time for World Cup history wey one country sack dia coach in the middle of di tournament. π€―π₯
13/06/2026
Na our today match prediction be dis
Congratulations to people wey play yesterday ownπππ
Good luck for today match
13/06/2026
πΏπΊπΈ USA don win their first World Cup match against Paraguay! π₯β½
Who be your Man of the Match? π€π
13/06/2026
π Canada and Bosnia don share points for dia opening match of world Cup.
β½ Na who be your Man of the Match for this match? π€π₯
And for people wey play our prediction for dia match Congratulations π π
12/06/2026
π¨ Bernardo Silva don join Real Madrid, HERE WE GO! βͺπ₯
Agreement don complete and contract don approve.
Na 2-year deal plus 1-year option. Real Madrid move sharp-sharp, dem start talks just 36 hours ago and dem quickly seal the deal.
Mourinho bin really want Bernardo, and the player don agree. The advanced talks wey come out today na 100% confirmed.
Him been don promise barca say make dem give am time make world Cup finish him go sign for them, but we all know how Madrid mata dey always be... just one phone call baba don change mind.. we wish well sha