Madrid Tori

Madrid Tori

Share

Hub for all Madridistas in West Africa Pidgin

Twitter.com/MadridTori_

Instagram.com/madrid_tori

https://chat.whatsapp.com/F5w5Z6LgVoH77eJL3CJegN?mode=wwt

02/06/2026

Done deal but we gats wait for papa Perez to win the election before e go be official....
So if papa Perez don enter sha Konate is a madridistas 🀍

02/06/2026

KONATE AND REAL MADRID DON REACH AGREEMENT


SOURCE: MADRIDXTRA

NA DONE DEAL REMAIN βœ…βœ…

02/06/2026

Dumfries to real Madrid???

02/06/2026

Omo fear first catch me say wetin be this abeg oo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

🚨 𝐇𝐄𝐑𝐄 𝐖𝐄 π†πŽ! Thibaut Courtois is ππ€π‚πŠ to his childhood club KRC Genk as πˆππ•π„π’π“πŽπ‘, deal done πŸ”΅βšͺ️

β€œI feel the same fire, same ambition. I feel back home” πŸ‘πŸ‡§πŸ‡ͺ

Real Madrid goalkeeper’s already planning his future πŸ‘€πŸ§ 

01/06/2026

We just win UCL but see expression for our players faceπŸ₯ΆπŸ€

01/06/2026

As Baba watch UCL finish yesterday baba say....

Florentino PΓ©rez: β€œNEW STARS will join Real Madrid next season.”

01/06/2026

The Third Goal wey Fede valverde score against man city don win the UCL goal of the season

01/06/2026

OTD WE CARRY THE 15TH🀍πŸ₯Ή

31/05/2026

Omo Next season ehn we gats find way win UCL oo either juju or winchkraft Omo coz I no longer understand oo this PSG fit go ahead and tie our 3-peat record ooo πŸ˜”πŸ’”

We gats win oo 🀲🏿😭

31/05/2026

Omo this thing con hit deeper and deeper I con dey get the feeling say PSG fit Tie our 3-Peat next season with the way Dem dey move πŸ˜”πŸ’”

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Abuja?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address

Central Area
Abuja