Barca in Pidgin

Barca in Pidgin

Partager

Informations de contact, plan et itinéraire, formulaire de contact, heures d'ouverture, services, évaluations, photos, vidéos et annonces de Barca in Pidgin, Sports et loisirs, Buea.

16/04/2024

💙❤️

16/04/2024

Tonight go rugged!!!🔥

16/04/2024

All my life i dey support this club, i swear nothing wey my eyes never see. From losses to winnings, this club don make my heart turn to stone, nothing fit pain me pass watin we don go through before, no matter the results i go remain Barca fan💙❤️.

Make dem cam, we ready...😤🔥

16/04/2024

Na our warriors wey go start the battle be this ‼️✨

16/04/2024

Barca fans dey vex for this dembele matter oo😅

13/04/2024

Real get 0 shots on target for first half, Mallorca coach supposed call Diego Simeon ask am how dem dey park bus ASAP

13/04/2024

Make Mallorca just hold Madrid tight make 90 minutes reach, their mind no go touch ground 😂

12/04/2024

UEFA player of the week na this our low budget Rinaldinho❤️⚽

12/04/2024

Barca dey interested in this manchi, i want make we buy am, this boy na baller no be cho cho cho👌💯

11/04/2024

Watin be this 😩

10/04/2024

Alert ⚠️⚠️⚠️
Reports dey reach my side say nobody don see Mbappe after the match🥹

I get idea, abeg check our defender's pocket 😂

10/04/2024

Definition of Judas Iscariot 🤌🥹

Vous voulez que votre entreprise soit Gym la plus cotée à Buea ?

Cliquez ici pour réclamer votre Listage Commercial.

Emplacement

équipe culinaire

Tenue

Téléphone

Site Web

Adresse


Buea