Ask Of EgozZ

Ask Of EgozZ CR7️⃣ GOAT 🐐Personal blog
Football banter
Football news 📰

Barcelona fans do as if they did not see this 🤔
02/10/2026

Barcelona fans do as if they did not see this 🤔

Small joke wey i joke with chukwuma him don rush score Nawah oooh 😡😡
28/09/2026

Small joke wey i joke with chukwuma him don rush score Nawah oooh 😡😡

Chukwuma don dey collect 🤣🤣
27/09/2026

Chukwuma don dey collect 🤣🤣

Omo we dey enter October like this I still never make am         God 🤦‍♂️🤦‍♂️💔💔
26/09/2026

Omo we dey enter October like this I still never make am God 🤦‍♂️🤦‍♂️💔💔

26/09/2026

OMO NA OCTOBER WE DEY ENTER SO OOH I STILL NEVER MAKE AM
GOD 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️💔

International break just dey start and I don dey tired already 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️
24/09/2026

International break just dey start and I don dey tired already 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️

24/09/2026

Abeg may international break do end ooh 😮 🤦‍♂️🤦‍♂️

Manchester united both genders na werey 🤣🤣🤣🤣 my women still woopo their women a*s 🤣🤣
13/09/2026

Manchester united both genders na werey 🤣🤣🤣🤣 my women still woopo their women a*s 🤣🤣

Bayern life don spoil 🙆‍♂️🙆‍♂️
13/09/2026

Bayern life don spoil 🙆‍♂️🙆‍♂️

Man U mumu die ahhh 🙆‍♂️🙆‍♂️🙆‍♂️🙆‍♂️
13/09/2026

Man U mumu die ahhh 🙆‍♂️🙆‍♂️🙆‍♂️🙆‍♂️

Adresse

AAS
Asselborn
JB

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Ask Of EgozZ publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Contacter L'entreprise

Envoyer un message à Ask Of EgozZ:

Raccourcis

Partager