19/09/2021
Make una make us proud o!
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from PSGinpidgin, Sports Team, Abuja.
19/09/2021
Make una make us proud o!
15/09/2021
Abeg una no go like watch the GOAT today?? If you go watch type 'correct'.
15/09/2021
Abeg who dey watch the champions league match today?? Make una fall in make we run am as e dey hot o!
05/09/2021
GOAT
02/09/2021
Wetin una think?
Joshua Kimmich Wants R̶e̶v̶e̶n̶g̶e̶ Blood. 😤😂
Kimmich : "I would love to play against Paris. That’s one of the nicest and most interesting challenges there is. I've enjoyed playing against them for the past few years and that hasn't changed."
My peepo! Na so messi take make him debut for PSG today! Abeg who enjoy the game?? Una eater no go pass garri o
We don confam am say na this night messi go enter field play for the first time for PSG!! Abeg una ready to see the real GOAT for field as e dey wear PSG jersey! If na so, oya make we collabo this evening make una follow the match.
Neymar don standa talk say him don miss to dey play ball with messi. Na de level wet we dey be this o.
27/08/2021
Ko ko ko..we don't land again o! Na so we dey hear now say real Madrid don't drop ogbonge money to take carry mbappe o! Presidio for Madrid, Perez no go rest until him carry Mbappe waka! Omo this one go loud o! Mad o
Hello tueh tueh...omo this fight for who big pass don show again o...our own Messi go jam ororo for champions league oo.