Wisdom Choke

Wisdom Choke

Share

Words of a wise man

25/08/2025
09/06/2025

🚨 𝐎𝐅𝐅𝐈𝐂𝐈𝐀𝐋: Mamadou Sarr don join Chelsea on 8 year contract from RC Strasbourg 💙✨

2005 born centre back go dey part of Chelsea squad wey go play for FIFA Club World Cup, en contract go dey till June 2033

08/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold : Chelsea don submit €15M BID for Mike Maignan, decision don dey up to AC Milan 🔵🇫🇷

Chelsea wan get final answer on top Maignan negotiations before Club World Cup window end by Tuesday evening.

Club to club discussions don dey go on as Maignan sef join the blues asap.

07/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: Chelsea don submit initial bid in excess of €35m for Jamie Bynoe-Gittens! 💙⚡️

But agreement never dey om ground with Borussia Dortmund yet base on say dem dey reason some kine add-ons wey go dey crucial to fasten the negotiations.

Bynoe-Gittens don agree 7 year deal with Chelsea.

💰 But Man City get 10% sell-on clause as part of deal wey dem been agree with Dortmund.

07/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: As E Be Like This, Kepa don agree to join Arsenal from Chelsea, 𝐡𝐞𝐫𝐞 𝐰𝐞 𝐠𝐨 soon! 🇪🇸

Next step: Arsenal go trigger £5m release clause wey dey Kepa contract for Chelsea Den The deal go dey official.

Kepa go be Raya backup.

05/06/2025

AC Milan Dey value Mike Maignan for £25m but chelsea no wan gree for Milan asking price but dem still dey talks on how dem fit buy am on a lower price 💰

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Kaduna?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Telephone

Website

Address


Zaria
Kaduna