Amos sports news

Directions

Amos sports news Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Amos sports news, Sports, lagos, Lagos.

Every Club No.10 Dey World Cup Dey help team score, pass, create chance and defend but Cowboys No.10 Dey hotel where him...
22/06/2026

Every Club No.10 Dey World Cup Dey help team score, pass, create chance and defend but Cowboys No.10 Dey hotel where him go still Dey pay rent.

Next now we go hear say him develop Yemal D!sease.

🔵Heartless🔵

Some people funny ooo, Oya carry chair come make I gist you.😂• Samuel Chukwueze bin gift 500k naira to Pastor Eno Jerry ...
22/06/2026

Some people funny ooo, Oya carry chair come make I gist you.😂

• Samuel Chukwueze bin gift 500k naira to Pastor Eno Jerry wey be di wife of Pastor Jerry Eze and di 500k na make dem use support for di church.

• As di video go viral some people come dey call Samuel Chukwueze stingy man say how person wey dey earn £120k( 217 m!llion naira ) every week go dey dash pastor wife 5 hundred thousand naira say hin fellow ballers dey give from 5 m!llion up.

My people abeg make una no vex ooo, shey Chukwueze do bad thing ?shey di bobo stingy ?😂

We don do ham again oh and we never play match.Super Eagles of Nigeria and giant of Africa don climb up to 24th in the w...
21/06/2026

We don do ham again oh and we never play match.

Super Eagles of Nigeria and giant of Africa don climb up to 24th in the world for FIFA rankings and 3rd for Africa and after we win next AFCON we go climb 1st for Africa and 5th in the world.

Meanwhile our brothers wey una don collect their jabs finish don fall go 61 in the world and 11th for Africa and him go still drop again after him don start work for the jabs wey them collect.

Our junior brother wey suppose gave him banku farm don climb come back to 65th for the world and 14th for Africa, because this one go recover finish na till their banku wey dey farm finish and e no fit finish because we Dey rain season.

We never play match we don climb table for Rankings if we come play nko na we go dey write teams name.

🔵Heartless🔵

21/06/2026

please follow our backup page

Address

Lagos
Lagos
10001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Amos sports news posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Shortcuts

Share

Category