08/05/2026
π¨William Saliba don talk am say them dey readyπ―β½π₯
"E never finish. We still get FOUR finals wey dey wait us β 3 Premier League games and the Champions League final."
"We wan win ALL OF THEM, and I swear to God, we go collect everything." β€οΈ
Make dem prepare. Arsenal no dey joke.
08/05/2026
π¨ Our own Chizaram Ezenwata, Igbo pikin, Nigerian blood, and Mathis Eboue don both collect nomination for Under-18 Premier League Player of the Season!
Omoβ¦ Chizaram represent us well for this one! ππ₯
Big congratulations to the both of dem β una do well wella! ππ³π¬
08/05/2026
Nightmare of every Chelsea and Man United fans π₯΅π..
Especially Chelsea fans, they no wan make Arsenal touch any European trophy at all, so them fit dey use am to taunt them every time π
My question be say, if Arsenal manage carry champions League, wetin Chelsea and Man United fans go dey use to laugh them again?? π₯΅π
Drop your opinion for comment section π€
05/05/2026
π¨ Camavinga don talk am!β½π₯π―
"Football na wicked game. You fit shine for 10 matches, but make one mistake β na that one them go remember. The rest? Dem don forget am like yesterday's jollof." π£
05/05/2026
Who go succeed today?
Drop your prediction for comment section π€
01/05/2026
Chelsea fans no fit forget this day, na why Chelsea fans no like Manchester United π
26/04/2026
One man wey em name na Emmanuel petit don talk say Chelsea na mΓ©ss and Cecs Fabrigas no suppose coach Chelsea π³π€π₯΅
How una see wetin he talk, who go fit coach Chelsea? Talk your mind for comment section π€
25/04/2026
Who be your premier League flop of the season π€
This one Isak and wirtz don score today, them wan comot from this iconic list π₯΅π
25/04/2026
If you get only Β£150 to upgrade your squad front line, who and who you go buy here wey you think say them go dey deliver like mahdπ₯
Select three wey go fit your team situation now for comment section π€
25/04/2026
"Back in those days, if you beat Arsenal, e go just be like you don flog your pikin. No be serious thing.
"You beat City, you don shut up your noisy neighbour wey dey always run him mouth.
"You beat Liverpool, e dey sweet different. Because dem na your real enemy, and you know am.
"But if you beat Chelsea, na em be say you go win the league. Simple. No long story.
"Dem na the team wey resemble us pass everybody. Same mentality, same hunger, same madness. Na why I get plenty respect for Chelsea till today."
How you see wetin he talk?
25/04/2026
Buy like two or three experienced player, add them join Klopp if he agree oo, and see as Chelsea FC go fly again ππ₯...
Make them stop dey buy all these small small boys wey never get experience with coach wey never prove anything, Chelsea na one top football club wey don shock the world plenty times.
Chelsea fans una agree with me abi una never tire for hiring and sacking of coaches every time? π€
Drop your opinion for comment section π€