Cristiano Ronaldo And Lionel Messi challenge, Nepal

Cristiano Ronaldo And Lionel Messi challenge, Nepal

Share

Youโ€™re welcome to this page. Here, we give you important updates on d two goats in the football ๐ŸŒŽ ๐Ÿ’ป

06/08/2026

๐Ÿšจ ๐๐‘๐„๐€๐Š๐ˆ๐๐†: ๐‘๐Ž๐ƒ๐‘๐ˆ ๐ƒ๐Ž๐ ๐Ž๐๐„๐ ๐ƒ๐Ž๐Ž๐‘ ๐…๐Ž๐‘ ๐๐€๐‘๐‚๐„๐‹๐Ž๐๐€ ๐…๐Ž๐‘ ๐“๐‡๐„ ๐…๐ˆ๐‘๐’๐“ ๐“๐ˆ๐Œ๐„! ๐Ÿ”ต๐Ÿ”ด๐Ÿ’ฃ Rodri don open door for Barcelona today - as e inform dem say e ready to negotiation on top contract terms next ๐Ÿ’ฅ Na the first time wey Rodri dey consider to move to Barcelona after Real Madrid don already dey follow Manchester City talk ๐Ÿซฑ๐Ÿปโ€๐Ÿซฒ๐Ÿผ โ—๏ธ Barรงa still dey watch dem leg waka as Real Madrid sef dey the race... the next big step na when Rodri go tell Manchester City em final decision, as Barรงa don already reach out to dem. ๐ƒ๐„๐€๐‹ ๐Ž๐. ๐Ÿ’ฅ

Leo MessiFC Barcelona

Photos from Cristiano Ronaldo And Lionel Messi challenge, Nepal's post 16/07/2026

๐ŸŒŸ Wayne Rooney talk about Lionel Messi: "na since I dy my Mille belle Nai i believe say Lionel Messi na the greatest footballer wey this game don ever see. Wetin make am different no be just banging of goals or lifting trophies, na how im dey play football." ๐Ÿ‘‘ "him dey make hard things look very easy, dey create moments wey nobody else fit see, and him dey perform wella every year." ๐Ÿ”ฅ "Even after all the things wey him don collect from football hand , him still dey amaze people. ๐๐ฅ๐š๐ฒ๐ž๐ซ๐ฌ ๐ฅ๐ข๐ค๐ž ๐Œ๐ž๐ฌ๐ฌ๐ข ๐๐ž๐ฒ ๐œ๐จ๐ฆ๐ž ๐จ๐ง๐œ๐ž ๐ข๐ง ๐š ๐ฅ๐ข๐Ÿ๐ž๐ญ๐ข๐ฆ๐ž, ๐š๐ง๐ ๐ˆ ๐ง๐จ ๐ญ๐ก๐ข๐ง๐ค ๐ฌ๐š๐ฒ ๐ฐ๐ž ๐Ÿ๐ข๐ญ ๐ž๐ฏ๐ž๐ซ ๐ฌ๐ž๐ž another footballer like am again." โœจ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
ใ‚š ใ‚šviralใ‚ท

16/07/2026

Di 2026 FIFA World Cup final na di grand showdown between Spain ๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ and Argentina ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท

Spain Path: La Roja show say dem mean business when dem clear France 2-0 for di semifinal. Na sharp performance from Pedro Porro and Dani Olmo help secure di ticket.

Argentina Path: Di world champions fight tooth and nail, scaling through tough hurdlesโ€”including a tense semifinal battleโ€”to land back-to-back final tickets, carrying strong hopes to defend their crown under Lionel Messi's legacy.

ใ‚šviralใ‚ท ใ‚š

10/07/2026

"If you wan do business with person lifestyle look Cristiano Ronaldo and Lionel Messi career from start to finish, ask dem one simple question: 'Who beta pass โ€” regardless of who you dey support?' If the person answer you boldly say Cristiano Ronaldo beta pass, sharp-sharp stop any business with dem. That person get criminal mind and you no fit trust am. Person wey fit look you eyeball to eyeball tell you say white na black dey cheat and e dey dangerous for any partnership. โ€” Comedian Bovi"
ใ‚šviralใ‚ท

09/07/2026

France and Morocco dey jam for one heavy World Cup Quarter-Final match, and di game go dy inside fire. France dey come with proper control and sharp scoring, while Morocco dey ground with strong defense and wicked counter-attack.

How Di Two Teams Wan Play (Tactics):

France (The C**k): France multiply heavy power for midfield to control di ball. Dem dey quick pass go front make space for sharp strikers like Mbappรฉ to run and scatter defense.
Morocco (The Atlas Lions): Morocco team get discipline, dem fit chop pressure and dem get energy to block industry for ball. Dem dey wait make opponent lose ball, then dem go lock counter-attack sharperly to score.

Main Areas Where Di Match Go Tight:

Midfield War: Na di center of di pitch di game go clear. France go wan control di ball, but Morocco players go dey block and intercept dem to spoil dia plan.
Defense vs Attacking Fire: Morocco get solid defense but France get high-tension strikers. Morocco must lock shop tightly if dem no wan make France boys para through.


08/07/2026
08/07/2026

๐Ÿšจ WE DEY HERE ๐Ÿšจ

๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น Dem don finally agree sey Jorge Jesus na the new Oga kpata-kpata for the Portugal National Team, everything don cast. Him be the correct person for the job, come ready to carry the country enter new level, control ground for the UEFA Nations League, UEFA Euro, and the next FIFA World Cup. One of the most sabi couch dem ever get for Portugal, Jorge Jesus just finish helping Cristiano Ronaldo and their team pack the Saudi Pro League cup. Now, another heavy challenge dey wait am as him ready to carry the whole nation go the biggest stage. ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ

08/07/2026

Egypt score first goal
Nyesom Wike fans: Yes, the god of banter don deliver this Messi into our hand, let's go Egypt

Argentina get penalty
Nyesom Wike fans: This world cup na setup, FIFA dey try everything possible make Argentina win, we already know how this thing go end.

Messi miss the penalty
Nyesom Wike fans: This world cup na the best, today na today dem go expose Messi, correct one from Egypt goalkeeper!

Egypt score second goal:
Nyesom Wike fans: Make Messi fans just comot for internet today, FIFA no dey here to save am again. We dey wait for 90 minutes make we chop dem raw. We don come back, we don come back!

Romero score one goal for Argentina
Nyesom Wike fans: Na just 70 minutes, match go soon end and we go chop dem raw.

Messi draw the match
Nyesom Wike fans: This world cup na format, how team go comot from 2-0 down con draw 2-2? Football don lose value, I don tire.

Enzo Fernandez score the winning goal
Nyesom Wike fans: We already know say dem arrange am from the beginning. Carabao Cup sweet pass Euros, AFCON beta pass Nigeria, na Tinubu cause Portugal loss, make dollar go 1,600. I don done with football, Portugal airport dey that side.

Ugbeeeo.. wah gborueeeee

ใ‚šviralใ‚ท

Photos from Cristiano Ronaldo And Lionel Messi challenge, Nepal's post 08/07/2026

๐‡๐ฎ๐ฆ๐ข๐ฅ๐ข๐ญ๐ฒ ๐ฆ๐ž๐šn make person no dey carry body up, and e get beta things wetin e dey teach us.

๐–๐ž๐ญ๐ข๐ง ๐‡๐ฎ๐ฆ๐ข๐ฅ๐ข๐ญ๐ฒ ๐ƒ๐ž๐ฒ ๐“๐ž๐š๐œ๐ก ๐”๐ฌ๐“๐จ ๐Š๐ž๐ž๐ฉ ๐‹๐ž๐š๐ซ๐ง๐ข๐ง๐ : If you gree say you no know everything, your eye go open to learn new things everyday.Better Relationship: People go love to dey stay close to you because you no dey do "know-all" or look down on anybody.
E dey save person from big disgrace because you go dey listen to advice before you take action.True Respect: You go fit see value inside wetin other people dey do, no be only your own go dey sweet you for mouth.
And na wetin this ๐Š๐ˆ๐๐† ๐‹๐„๐Ž ๐Œ๐„๐’๐’๐ˆ ๐๐ฒ ๐ฉ๐ซ๐š๐œ๐ญ๐ข๐œ๐ž

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Lagos?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Address


Lagos