Idyllic naza

Idyllic naza

Share

I believe that better to tell truth that a lie

24/08/2024

ANOTHER BANGA🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I was at a bus stop this evening when I saw a very pretty lady
Meeeehhnn,🙈 this babe fine d!e😉😋😋

See the way men dey Trip for her,😳😏
🙈guys see the way I dey look this babe like say she be angel.😁

Suddenly I heard a sweet voice
"Hey you, what's the time please?"☺️

I hardly believed 😳I was the one she is talking to,🙆🏽‍♂️
Now all eyes on me.😏😩

Proudly I looked at my wristwatch, 🙈it was then I realised my wristwatch was no longer working,🥺 and it stopped working early that morning…🤦🏼‍♂️🤦🏼‍♂️

Chai,🤦🏼‍♂️ see me oo, Heats flows through my spine.🥺🥺
"What's the time please??" She asked again.😳

I just have to say something
"Mmmm,☺️well, it's just that I forgot to set my wristwatch" wait let me check my phone,😉☺️☺️

and to make the matter worse...😩 my phone don off📴 Chei!! Who I offend?? 🥺😭

if you see the kind disgusting look this babe gave me ehn,🥺I come weak, I dey speechless😔


😏Na so one yeye gal way dey back come whisper to her friend..
"Na so dem go dey wear wristwatch wey no dey work up and down dey form dirty big boy"🥴
and to Make the matter worst, one fat woman wey dey for front come reply "No mind dem, some go even carry big phone wey no dey work dey do big boy, big boy empty pocket" 😏🤨

See shame, everybody for the bus burst out of laughter and to even make the matter worst,🤨 the girl wey ask me time follow dem dey laugh
See as shame catch me oo😔😭😭

To even make the matter worst, conductor wan ask me for money come say..😅"Big boy bring your money" 😁

chei!!! Another round of laughter, this one even the driver sef follow laugh🥺🥺


Now I'm currently in my bedroom thinking, I can't eat... What a shame! 🤦🏾‍♂️
And to even make the matter worst, you people wey I just tell the story now even follow dey laugh laugh me 😒😢😔

Are you going without liking my post and following my profile?🙄 If i slap u😁 Eyii is joke Oya follow🧑🏽‍🦯

You love jokes right? If you haven't followed my profi

17/02/2024

Omo guys obio ebube don para oo she don finally do surgery for her breast make una help her celebrate her new look🥺🙆🏿‍♀️🙆🏿‍♀️🥰

Photos from Idyllic naza's post 17/02/2024

Fashion clothes

14/02/2024

ENGLISH Vs PIDGIN
English: if Theo walk at night, Theo might get lost
Pidgin: If Theo waka for night, THEOPHILUS
English: It will take a while b4 Dan arrives
Pidgin: Dangote
English:Jason started it
Pidgin: Na JASON STATHAM
English: It's Ramsey dat knows her
Pidgin: Na RAMSEY NOAH
English: Are u videoing it?
Pidgin: u DAVIDO am
English: Olamide is bad
Pidgin: OLAMIDE BAD OOOO
English: How did u know
Pidgin: how u TEKNO
English: He might know
Pidgin: He Phyno
English: I thought he is a girl...but he's a boy
Pidgin: I think say na girl....BURNA BOY
English:The song belongs to Sam
Pidgin: Na Samsung
English: It's David dat baked it
Pidgin: Na DAVID BECKHAM
English: Selena will fart
Pidgin: SELENA GOMEZ
English: Their belly
Pidgin: Dembele
English:John is weak
Pidgin: John wick
English: Roberto's car got lost
Pidign: ROBERTO CARLOS
English: it wasn't me, it was Ruth
Pidign: No be me, NARUTO
English: I don't care
Pidign: I NOKIA
English: How did u know dat I told him to knock ur head
Pidign: How u TECNO say ITEL am make im NOKIA head
😂😂😂😂😂😂😂
Cutie😢, If No Oné Ever Cares To Make You Smile, Just Know That I Do A Lot, Why Not Just follow me on Facebook 🥺😢

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Port Harcourt?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address


Abuja
Port Harcourt