SEMZ Football Update

SEMZ Football Update

Share

You are welcome to SEMZ FOOTBALL UPDATE� ��, home of massive football entertainment and updates.

13/06/2024

Draw for TotalEnergies Africa Cup of Nations Morocco 2025 Qualifiers set for July 4 in Johannesburg.




12/06/2024

Oya di fine don start, both Enugu Rangers and Enyimba don chop fine.

• Dem give Enyimba 1 m!llion naira fine because of wetin their players do.

• Still give Enyimba 5 m!llion naira fine for disrupting a live broadcast ( Una suppose know say Startimes show di match na)

• Dem still give Enyimba anoda 1 m!llion naira fine for throwing objects inside di field of play and andoa 1 mill!on naira for encroachment.

• Dem go give Enugu Rangers 3 points and 3 goals because Enyimba no allow make dem play di penalty wey make kasala burst.

• Dem still mention some Enyimba players wey dem go sanction after investigations ( players like Eze Ekwutoziam, Chibuike and Elijah)

• As for Enugu Rangers, dem give Enugu Rangers 2 million naira fine for over ticketing ( dem over sell tickets), 1m because dem no provide adquate security, anoda 1m because dem no implement effective crowd control measure.

• Anoda 1m because dem allow some kind people to enter where dem no supoose enter.

• As it stands, Enyimba chop 10 million naira fine while Enugu Rangers chop 5 million fine but dem collect 3 points/goals and all of dem get 48 hours to appeal.

My people how una see this decision?.




11/06/2024

🚨 𝐁𝐑𝐄𝐀𝐊𝐈𝐍𝐆: Erik ten Hag 𝐬𝐭𝐚𝐲𝐬 as Manchester United manager also for next season! 🔴🇳🇱

Club decision has nos been made with new co-owners INEOS happy to confirm ten Hag as Man United coach.

↪️ New contract talks will follow in the next days and weeks in order to discuss longer deal for Erik ten Hag.




11/06/2024

🚨| OFFICIAL: Bayer Leverkusen release their new 2024-25 home kit.



11/06/2024

🚨🚨| Netherlands have confirmed: Frenkie de Jong will miss EURO. 🇳🇱❌





11/06/2024

NFF say Super Eagles for no play second half yesterday if to say Benin FA no play our new national anthem.

Before match start yesterday, Di Beninoise Football Federation bin play our old national anthem ( Arise O, Compatriots).

NFF’s Head of International Competitions, wey im name na Dayo Enebi Achor say dem give Benin Republic FA our new national anthem during di Match Coordination Meeting in Abidjan on Sunday evening but Benin FA still get mind play our old national anthem.

NFF say dem pr0test tire make Benin Republic play our new national anthem if not Super Eagles no go come out play second half, Benin Republic FA no get any other choice than to play our new national before second half start.

My people, Benin Republic for no play am na, make we walk out from di match yesterday, no wonder we lose yesterday, why dem go play old national anthem?.




10/06/2024

BREAKING 🔥🔥: Three Valencia fans have been sentenced to 8 months in prison & 2 years without entering football stadiums due to the racist insults towards Vinícius.





10/06/2024

Match day!!!!!

Benin Republic vs Nigeria

📆 Monday, 10 June 2024

🕚 5pm Nigeria time

🏟️ Felix Houphouet-Boigny Stadium, Abidjan, Ivory Coast

🏆 2026 FIFA Worldcup qualifiers

My kwantri people, e get wetin happen for that South Africa match wey make us no win and our boys don learn from di mistake so I just dey feel for Benin Republic because na dem go pay for am.😋

Na this stadium wey use for most of our 2023 AFCON matches and our players don sabi di pitch wella pass Benin Republic players.

We still dey 5th for table with 3 points and we need to win this match atleast make we fit see something calculate with our calculator.

My people how many Benin republic go chop?


10/06/2024

Naso dem take fight yesterday for Nnamdi Azikwe stadium 😪. I hope say person no injure sha 😓.
But if you know say u destroy something for there , naso God go destroy your relationship too 😒😒

10/06/2024

Juan Mata has officially graduated from Harvard University🏫, where he studied business in entertainment, media, and sports 🎓👨🏾‍🎓



10/06/2024

TODAY'S FIXTURES ⚽

AFRICA WORLD CUP QUALIFIERS
15:00 Equatorial Guinea - Malawi
15:00 Somalia - Botswana
18:00 Benin - Nigeria
18:00 Guinea Bissau - Egypt
18:00 Uganda - Algeria
21:00 Burkina Faso - Sierra Leone
21:00 Ghana - Central Africa
21:00 Guinea - Mozambique

INTERNATIONAL FRIENDLY
20:45 Netherlands - Iceland
20:45 Poland - Turkey


Photos from SEMZ Football Update's post 09/06/2024

How the Oriental Derby - Enugu Ranger 🆚 Enyimba - ended in the Nigeria Professional Premier League 🇳🇬

The referee awarded a penalty in the 101 minute but the away team and fans were not having it. 🤷


Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Sango Otta?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address


Sango Otta

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Tuesday 09:00 - 17:00
Wednesday 09:00 - 17:00
Thursday 09:00 - 17:00
Friday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00